CKay - Love Nwantiti lyrics ️🎶 Follow my Spotify playlist: https://sptlnk.com/TikTokHits2022 Hit that subscribe button so you don't miss a thing! 🧡 Follow CKay Facebook: https://www.facebook.com/ckayyo/ Twitter: https://twitter.com/ckay_yo Instagram: https://instagram.com/ckay_yo/ 🎙️ Lyrics CKay - Love Nwantiti Tu, tu, tu Ooh-tu, tu, tu, tu, tu Tu, tu, tu, tu Ooh-tu, tu, tu, tu, tu Yeah My baby, my Valentine, yeah Girl, na you dey make my temperature dey rise If you leave me, I go die, I swear You are like the oxygen I need to survive I'll be honest Your loving dey totori me I am so obsessed I want to chop your nkwobi Ule, your body dey gbakam isi Ule, open am make I see Ule, nyem love nwantiti Wey fit make a bad man sing, oh, ahh Ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah, ahn ahn Baby girl, where you from come Yeah Your body na follow come, yeah No be silicon Baba God e finish work, ah ah ah ah, ha Without you, I go fit lose my mind Without you, I go fit fall and die Without you, I go give all my life Without you, without you Ule, your body dey gbakam isi Ule, open am make I see Ule, nyem love nwantiti Wey fit make a bad man sing, oh, ahh Ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah You mean the world to me You're my living fantasy I-I-I, I love you I-I-I put no one above you Lover, don't give this love to nobody Lover, don't call another nigga "honey" Lover, lover I wanna be your lover forever, forever Tu, tu, tu Ooh-tu, tu, tu, tu, tu Tu, tu, tu, tu (Tempoe) CKay, yo yo Ooh-tu, tu, tu, tu, tu (July Sonic) #CKay #LoveNwantiti #MusicCavier
کاسٹ
CKay
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
AFROBEAT LATEST MIX 2025 - FIDO| DAVIDO| WIZKID| REMA| FIREBOY| ASAKE| OLAMIDE|BURNA BOY - VJ ALT
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
Best Reggae Mix 🎶 Bob Marley, Peter Tosh, Gregory Isaacs, Jimmy Cliff, Lucky Dube, Eric Donaldso...
Omah Lay Best Greatest Hits Full Album 2022 [ Non-Stop songs Of Omah Lay ] Omah Lay Music Collection
“Golden” Official Lyric Video | KPop Demon Hunters | Sony Animation
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
BLACK SHERIF drill MIXTAPE...
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Rihanna, Usher - OLD SCHOOL R&B MIX
Best Of Tope Alabi Mp3 Mix
ERIC DONALDSON REGGAE 2020 DJ DEXTER - BEST OF ERIC DONALDSON REGGAE 2020 MIX / RH EXCLUSIVE
Mercy Chinwo - Hollow (Official Video)
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
تبصرے
1 تبصرے
