♫ Fireboy DML & Asake - Bandana Turn your smartphone into a money machine that makes money in your sleep! THE ULTIMATE MONEY MACHINE PRO https://tinyurl.com/umm-pro ---------------------------- THE GUARANTEED MONEY MAKING SYSTEM [GMMS] https://tinyurl.com/uyhruxfd For music submission. Email: itsmightylyrics@gmail.com #FireboyDML #Asake #bandana ⏯ Lyrics Low-key All of them don dey notice I'm not joking All my guys dem, dem know me Since '06 I've been writin' this story I no be OG But, if you ask dem, dem know me I no dey blow trees Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri) Music chose me Just know this and know peace (know peace) I dey lowkey But, I'm never lonely Sexy ladies Come whine fi me slowly Na the love wey I see na hin wey give me liver I be ghetto boy, I be sinner Fear nobody, only Jehovah And, I thank the Lord, I dey go far Usain Bolt, mo d'aleba Shout out s'awon t'emi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ahh Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor) Hmm-mm, comin' (l'Eko) Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh) Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) Wey go foreign (wey go foreign) Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money) I'm never weak, I never cease (ahn-ahn) 'Til eternity, I'm on fire My legacy will not die My family is for life Where dem dey Who dem be (awon da) Dem go craze, dem go tire Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say) "Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup") But, low-key All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn) I'm not joking All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn) Since '06 ('06) I've been writin' this story (sto-ry) I no be OG But, if you ask dem, dem know me (Giddem) Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver) I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner) Fear nobody, only Jehovah And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far) Usain Bolt, mo d'aleba (aleba) Shout out s'awon t'emi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ahh Dem never see me comin'
کاسٹ
Asake
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.4
Best Reggae Mix 🎶 Bob Marley, Peter Tosh, Gregory Isaacs, Jimmy Cliff, Lucky Dube, Eric Donaldso...
Justin Bieber Best Playlist | Justin Bieber Hot billboard 2023 | Viral Songs
Best Sex
DJ PEREZ - LAHO MIX, Afrobeat & Amapiano Mix 2025, The Fire Assembly #12
Burna Boy - Bundle By Bundle [Official Music Video]
NIGERIAN LOVE MIXTAPE 2021 || Golo Nation w/ Dj BabyGolo ft Simi, Chike, Ric Hassani, Ladipoe
Ruger - Red Flags (Official Video)
Best Nigeria Worship Songs | Powerful Worship Songs[ Live ]Minister GUC | Ebuka Songs | Mercy Chinwo
2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche
Yahweh Sabaoth | Nathaniel Bassey
90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Rihanna, Usher - OLD SCHOOL R&B MIX
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
🔥 BEST OF DIAMOND PLATINUMZ OLDSCHOOL BONGO MIX 2024 | VDJ SARJENT | NITAREJEA MBAGALA MOYO WANGU
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
تبصرے
1 تبصرے
