Ruger – Jonzing Boy (official video) – listen here: https://orcd.co/jonzing-boy ------------- Follow Ruger Instagram: https://www.instagram.com/rugerofficial/ TikTok: https://vm.tiktok.com/ZMeg7ReNx/ Twitter: https://twitter.com/rugerofficial ------------- Lyrics So many people ask me how I Dey do am Ibere But if I do anything dem go table am oo No try relax me I no Dey cool down ahanhanhan Anybody try crape me I go disable am oo I am jonzing Baby I’m a jonzing boy I am jonzing Baby I’m a jonzing boy I am jonzing Baby I’m a jonzing boy I am jonzing Baby I’m a jonzing boy No whine me I Dey try Took over the game with only one eye Anytime I drop demma break dem spine I’ll never go down always in my prime Bloodclat Let this be the last time you mention my name Or ever cross my line Nigga I Dey bone never always smiling I no fit chop blow bro I’m always guiding I am jonzing Baby I’m a jonzing boy I am jonzing Baby I’m a jonzing boy I am jonzing Baby I’m a jonzing boy I am jonzing Baby I’m a jonzing boy Guy I Dey warn you If you near me you go chop bazoo No Dey yarn me dust my guy I Dey warn you I Dey shine thirty two no go change my mood And if your girl near me Better know she go chop my bamboo Hold your babe I Dey try warn you Coz low key she don Dey feel my moves Make I explain to you Make I break am down to you into two I get many many things to do But I go try make time to speak to you Preach to you Gucci from head to toe Cashout dollar or even cryptoto And my girl got a sweet Toto Fine pass sikiratu sindodo Moshindobo No whine me I Dey try Took over the game with only one eye Anytime I drop demma break dem spine I’ll never go down always in my prime Bloodclat Let this be the last time you mention my name Or ever cross my line Nigga I Dey bone never always smiling I no fit chop blow bro I’m always guiding I am jonzing Baby I’m a jonzing boy I am jonzing Baby I’m a jonzing boy I am jonzing Baby I’m a jonzing boy I am jonzing Baby I’m a jonzing
Pemeran
Ruger
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
Diamond Platnumz x Jason Derulo ft Khalil Harisson & Chley - Komasava Remix (Official Music Video)
Wizkid - Kese (Dance) (Official Video)
AFROBEAT ALL OUT PARTY 2025 VIDEO MIX |WITH YOU, DAVIDO, OMAH LAY, TATATA BURNA BOY, ASAKE, OLAMIDE
Ruger, Bnxn - POE (Official Video)
Zuchu - Kwikwi (Dance Video)
Rema - Bounce (Official Music Video)
Rema - Ginger Me (Official Music Video)
Best of Mohbad: Part 1
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Zinoleesky Ft Naira Marley - Abanikanda (Official Video)
DJ JAYCOZ AFROBEATS|NAIJA MIX 2025[ FT BURNABOY, REMA, OMAH LAY, JOSHUA BARAKA - WRONG PLACES ]
Best Reggae Mix 🎶 Bob Marley, Peter Tosh, Gregory Isaacs, Jimmy Cliff, Lucky Dube, Eric Donaldso...
Lucky Dube Full Album Top 20 Best Reggae Songs Of Lucky Dube
Omah Lay Best Greatest Hits Full Album 2022 [ Non-Stop songs Of Omah Lay ] Omah Lay Music Collection
BEST REGGAE MIX BY DJ VALE237
Komentar
1 Komentar
