“MUMU” by DJ Neptune & Joeboy is an Afro-pop and highlife tune heavily driven with Synths, percussions and a distinct urban delivery that sets it apart from other recently released contemporaries. This single taps into JOEBOY’S current lover boy psyche as he makes his demands known to beautiful lady whose looks would make him go to any length to satisfy her. Download & Stream Mumu: https://empawaafrica.lnk.to/DJNeptuneMuMu MuMu Official Video Directed by - Pink Films Lyrics Greatness!!! Sig Signal Pon deck DJ Neptune, Hit me Oya romance me Feed me till I belle full Mo ni ko fa mo mi I’m your man and I’m your boo Order bills on me Because the pocket heavy too And I must shine my thirty-two when I see you Making me fall again, again Me I go come again, again Anytime you call my name, my name I go answer eh Body wey get power, ah eh Na water bam bam eh Go call your father eh and call your mother eh You, fine from your head to your shoe Wetin you want I go do Na love I dey love I no be mumu waka Yeeh, carry your matter for head Omoge you scatter my brain Na love I dey love I no be mumu waka You self know say you bad You dey overtake I get sugar to give o Come and chop my cake oo Odo nothing to you Nobody do reach you Oya give me small No dey denge pose ahh eh Critically, nobody fit do you like me Babe oya sit down pon it pon it Whine to the bass make you injure me Go in go in go in Na pop we dey pop we go get limit Babe you can sit down on my face I go give you time that you gave me Making me fall again, again Me I go come again, again Anytime you call my name, my name I go answer eh Body wey get power, ah eh Na water bam bam eh Go call your father eh and call your mother eh You, fine from your head to your shoe Wetin you want I go do Na love I dey love I no be mumu waka Yeeh, carry your matter for head Omoge you scatter my brain Na love I dey love I no be mumu waka You, fine from your head to your shoe Wetin you want I go do Na love I dey love I no be mumu waka Yeeh, carry your matter for he
Pemeran
Joeboy
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA
R&B MIX 2000 - 2023 | Beyonce, Usher, Chris Brown, Rihanna, NeYo & More
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVIN l WHY LOVE,FOUNDS,WOLOLO,BIRI MARUNG,JOY IS COMING,PITY THIS BOY
BEST OF THE BEST AMAPIANO & AFROBEAT VIDEO MIX 2025| DJ CALVIN, KIZZ DANIEL,SHODAY, DAVIDO WITH YOU
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Sofia the First | Mr P | Disney Junior UK
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
Best Of Fireboy & Omah Lay Mp3 Mix (2020)
Rema - AZAMAN
Rema - OZEBA (Official Music Video)
Komentar
1 Komentar
