CKay - Love Nwantiti (Lyrics) Subscribe and press (๐) to stay updated for new uploads. Don't forget to like & share as well. Lyrics: Ahh (A-A) Na-na-na-na-na-na-na (A-A-AX'EL) My baby, my valentine, yeah Girl, na you dey make my temperature dey rise If you leave me, I go die, I swear (Dj Yo! []) You are like the oxygen I need to survive I'll be honest Your loving dey totori me I am so obsessed I want to chop your nkwobi Ule, your body dey gbakam isi Ule, open am make I see Ule, nyem love nwantiti Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh" Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah-ah Pounds and dollars I go spend for your head Talk all they want, I don't care what they said 'Cause your matter, na him I wan dey carry for my head Every night, na you I wan dey carry to my bed Ololo, no tell me no-no-no You can be my partner, never riding solo-lo And we can do am lowkey, no need to pariwo I'm feeling what you're doin', oya, baby, carry go, carry go ([]) Ule, your body dey gbakam isi Ule, open am make I see Ule, na you wey dey catch my fancy No dey do me hanky panky, oh no-no-no-no, no Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah Girl, I want to go, but you got me comin' Why should I be comin' early in the mornin' Oya, shake am make you spend my money Call me Mr. Bee and I go make you horny Ayy, gimme, gimme, baby, make you gimme I go show you lovin', I go take you to my city, city Loneliness dey make I look pity You want make I sing Joromi before you go see me, simi Fine girl, you know your body badder Same body but come make you shake it for Ghana Kia kia, dance for me, baby, pana Come and killi show, no-no-no Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-a
Pemeran
CKay
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Soweto (with Omah Lay & Tempoe)
IGBO CULTURAL PRAISE MIXTAPES FT (KCEE,FLAVOUR, PHYNO,ZORO,ROMEO MAX AND ODUMEJE
P-Square - Collabo [Music Video] ft. Don Jazzy: Freeme TV
Ayra Starr - Hot Body
NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
GOSPEL MUSIC 2023 โ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Zuchu - Kwikwi (Dance Video)
Rema - Bounce (Official Music Video)
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
BEST OF AFROBEATS 2024 | AFROBEAT NAIJA MIX | DJ SILVER FT BURNA BOY,AYRA STARR,RUGER,REMA,LIBIANCA|
Willy Paul & JZyNo - KUU KUU (Official Lyric Video)
Best Songs Of Westlife Westlife Greatest Hits Playlist 2022
Komentar
1 Komentar
