[Verse 1: Muyeez] Shawty you make me emotional Bursting my Medulla I been chatting on Instagram I.G tell me say you no know that I follow you, but you no follow back Shawty say "You are turnover" If ou spin on me, I go turnover Tell me say her name na Omotola She tell me say she like it in a boulevard Me I tell her, shawty shey you know the vibe I go tell you things wey you no never ah Only Jah blessings dey on this kid [Chorus: Seyi Vibez, Muyeez, Seyi Vibez & Muyeez] For this street i no fit do dodoyo Show it now if you love someone I no fit tell you many things wey you know ọmọ Wire aza mi make we dey nor nor Ọmọ me I dey like dis, I dey dey jogor Moti jogor toba fema gbemi trabaye Shole gbemidebe Ọmọ iya mi shole gbemidebe (Oluwaloseyi) [Verse 2: Seyi Vibez] Money make me emotional Bursting my medulla Chatting on Instagram I.G na you say we go see later I called you but you no call me back, mama I remember my class teacher But right now Alhamdulillah Hands in the air, lets party na Bottles for the girls, wey sabi na The loser pay If you no get, them no go stay When you go out, ko ranti ile See my vibe call it trabaye Epariwo ogo aye (OGO) You might also like Wells Fargo Vibez Inc Fortnight Taylor Swift So Long, London Taylor Swift [Chorus: Seyi Vibez, Muyeez, Seyi Vibez & Muyeez] Only Jah blessings dey on this kid For this street i no fit do dodoyo Show it now if you love someone I no fit tell you many things wey you know ọmọ Wire aza mi make we dey nor nor Ọmọ me I dey like dis, I dey dey jogor Moti jogor toba fema gbemi trabaye Shole gbemidebe Ọmọ iya mi shole gbemidebe Like, Subscribe and Comment. #trending #viral #music #instagram #lyrics
कलाकार
Muyeez
Singer
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
A DEEP WORSHIP MOMENT WITH MINISTER GUC | Best Praise and Worship Songs | Worship Mixtape
200 Gospel Songs Black Top Praise and Worship Songs Best Gospel Mix 2023
Wizkid - Piece of My Heart (Official Video) ft. Brent Faiyaz
🔥 Latest DJ Naija Mix 2025 | Best Afrobeats, Afro Pop & African Music 2024 songs! Bien, Bien Songs 🔥
A d a E h i Greatest Hits ~ Top Praise And Worship Songs
AFRICAN 2025 PRAISES MIX | AFRICAN SUPER PRAISE 2025 MIX #2025
50Cent - Greatest Hits 2022 | TOP 100 Songs of the Weeks 2022 - Best Playlist RAP Hip Hop 2022
BEST OF HARMONIZE VIDEO MIX 2023 || WOTE,AMELOWA, NITAUBEBA, MTAJE,JESHI, TEACHER || FT DJ FYLON 254
2024 For the Ladies Hip Hop Mix(Dirty) DJ Shinski Sexyy Red, Ice Spice, Glorilla, Nicki Minaj, Latto
Best Songs Of Asake 2023 - Asake Greatest Hits Full Album/Playlist
LATEST BONGO MIX APRIL 2023 | BEST OF ZUCHU MIX 2023 | NAPAMBANA,KWIKWI,UTANIUA | DJ IVAN 254
Best Love Songs 2020 | Love Songs Greatest Hits Playlist | Most Beautiful Love Songs
BEST BLUES RNB SONGS MIX 2024 FT JOE, BABY FACE, RKELLY, MARIA CAREY BY DJ BUNDUKI THE STREET VIBE
90S 2000S RNB PARTY MIX - Usher, Beyonce ,RIhanna, Chris Brown, NeYo
Kizz Daniel Best Greatest Hits songs 2023( Full Best Album...)
Yahweh Sabaoth | Nathaniel Bassey
BEST OF CULTURE 2021 JOSEPH HILL CULTURE MIX REGGAE MIX - DJ DEHJAVU / RH EXCLUSIVE
Mercy Chinwo MIX -Excess Love, Chinedum, Obinasom - Gospel Songs 2023
Best of Lucky Dube Reggae Video Mix - Dj Shinski
BEST OF MBOSSO [WASAFI] VIDEO MIX 2021 WCB @Mbossokhan MBOSSO SONGS MIX | BONGO MIX |MBOSSO MIX
Justin Bieber Best Playlist | Justin Bieber Hot billboard 2023 | Viral Songs
My Darling (uDali Wami)
Celebrate Jesus with Powerful Gospel Reggae Tunes
टिप्पणियाँ
1 टिप्पणियाँ
