Stream Rema's Woman: https://rema.lnk.to/womanSo Lyrics: Burssbrain Ozedikus Nwanne Another banger I’m in love with plenty women I no mind marry all of them E no matter the shape or color I go make sure say I must collect I get one wey be my sponsor I get one wey dey call me honey One wey dey do me witchy witchy She dey do like Patience Ozokwor Wole ka lo Get in my room make you la tan Body dey move like a python Love wey dey give me iron Wole ka lo After the room to the parlour Bend make you pose for my cannon Love wey dey boost my iron I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gbo... Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar ( jar one jar two jar three) Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar ( jar one jar two jar three) Too many girls in my DM Uganda to London to Benin I pray make I no go reply them Never to be an olobe Oo Lobe Oo Kpakoro back to the matter Oo Since I dey look all your picture Oo Girl you go finish my data Oo (Asampeteprokotomakule mstchwww) Hmm I dey see girls for my explore Dem many wey me I adore If they no do no be by force Plenty wey dey wey go concur Dey wey go concur Enter the room gimme your phone Make dem no go see me for blog Wole ka lo Get in my room make you la tan Body dey move like a python Love wey dey give me iron Wole ka lo After the room to the parlour Bend make you pose for my cannon Love wey dey boost my iron I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar ( jar one jar two jar three) Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar ( jar one jar
Casting
Rema
Singer
Vous aimerez aussi
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
Afrobeat Big Mood Mix - Fireboy DML, Burna Boy, Wizkid, Rema, Davido, Omah Lay, Ruger, Sarkodie
Rema - OZEBA (Official Music Video)
Kizz Daniel - Marhaba (Official Visualizer)
GAZO
Omah Lay - Holy Ghost [Official Audio]
Rayvanny Feat Guchi - Sweet (Official Music Video)
Davido - Shopping Spree (Official Video) ft. Chris Brown, Young Thug
T.I CLASSIC HITS MIX ~ DJ XCLUSIVE G2B (KING OF TRAP)
NEW 2019 PASSA PASSA DANCEHALL MIX, AFROBEAT HIPHOP CLUB BANGER MIX - Dj Mneddy and Mc Smylie
Kizz Daniel - Ada (Official Video)
Mavo - Mofe (Official Music Video)
kidd Carder, Mavo - Big BumBum
Sssoundgawd, Mavo - Aura Salad
BOOMBOXX - (OFFICIAL VIDEO) I DEY ft. TENI #boomboxx #teni #idey #love #lovestory
Ayo Maff - God is working (Official Visualizer)
Skyla Tylaa, Kitty Amor, Ruger - Mean 2 Me (Official Video)
TML Vibez - Trap Lan Je (Visualizer)
Shoday - OBT (Official Audio) ft. BhadBoi OML
Rybeena x Bhadboi OML - Realize (Visualizer)
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
BEST OF AFROBEATS 2024 | AFROBEAT NAIJA MIX | DJ SILVER FT BURNA BOY,AYRA STARR,RUGER,REMA,LIBIANCA|
Commentaires
1 commentaires
