Asake - Terminator [Lyrics] Terminator Lyrics Awe Come make we talk, I no be killer-killer, hire-hire (hire-hire) This your lovin' get meanin' for my body oh (for my body) I wan light my, wey my lighter Ah-yah, ah-yah (ah-yah, ah-yah) This your colour no be fake oh, omo mummy My banana, oh my bana' (oh my bana') Come chop my bana' (come chop my bana') Sh'oni power (Sh'oni power) B'oni, kowa (b'oni, kowa) Elemi l'oma last (elemi l'oma last) Eji malaika, eji malaika (eji malaika) Wey my sutana, ah-ahn (Wey my sutana Ah-ahn) 'Cause you dey amaze, you dey amaze me ('cause you dey amaze, you dey amaze me) Your body amazin', don't be late (your body amazin', don't be late) Don't keep me waitin' (don't keep me waitin') No procrastinatin' (no procrastinatin') Terminator (terminator) We don get agreement oh (we don get agreement oh) No terminatin' (no terminatin') Ngbo ngbo na ngbo ngbo (ngbo ngbo na ngbo ngbo) Nsuh suh na nsuh suh (nsuh suh na nsuh suh) Me, I know, ida leka moraino Fada mo kaino (fada mo kaino) Fami mora, baby, o kin shey minor (o kin shey minor) Omo ope ti gbera tan (omo ope ti gbera tan) K'oye k'oma gbe'le ju (gbe'le ju) Mr. Money, mowa availablе ('wa availablе) You be my cross, my agbelebu (agbelebu) Emi ma gbе e de'be bi Gokada, I dey deliver stable (bi Gokada, I dey deliver stable) My banana, oh my bana' (oh my bana') Come chop my bana' (come chop my bana') Sh'oni power (Sh'oni power) B'oni, kowa (b'oni, kowa) Elemi l'oma last (elemi l'oma last) Eji malaika, eji malaika (eji malaika) Wey my sutana, ah-ahn (Wey my sutana, ah-ahn) 'Cause you dey amaze, you dey amaze me ('cause you dey amaze, you dey amaze me) Your body amazin', don't be late (your body amazin', don't be late) Don't keep me waitin' (don't keep me waitin') No procrastinatin' (no procrastinatin') Terminator (terminator) We don get agreement oh (we don get agreement oh) No terminatin' (no terminatin') Ngbo ngbo na ngbo ngbo (ngbo ngbo na ngbo ngbo) Nsuh suh na nsuh suh (nsuh suh na nsuh suh) Peperi, peperipe, ayy Peperipe, peperipe-ipe-'pe Fofori, fofori-fo, oh Foforifo, foforifo-ifo-'fo (oshey) K'emi foh, ki'wo foh (k'emi foh, ki'wo foh) K'ajo jokilijo, kilijo (k'ajo jokilijo, kilijo) If you no go mind, make I be your omo odo (if you no go mind, make I be your omo odo) Emi governor, o ma s'omi dodoyo Slow whine
Vous aimerez aussi
90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Rihanna, Usher - OLD SCHOOL R&B MIX
Best Of Tope Alabi Mp3 Mix
ERIC DONALDSON REGGAE 2020 DJ DEXTER - BEST OF ERIC DONALDSON REGGAE 2020 MIX / RH EXCLUSIVE
Mercy Chinwo - Hollow (Official Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
AFROBEAT LATEST MIX 2025 - FIDO| DAVIDO| WIZKID| REMA| FIREBOY| ASAKE| OLAMIDE|BURNA BOY - VJ ALT
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
Everybody Loves Christmas Song (Official Video) ft Dbanj, Falz and everybody loves Jenifa crew
UB40 Greatest Hits - Best Songs of UB40 - HIT REGGAE
Mbosso - Pawa (Official Music Video)
Rema - OZEBA (Lyric Visualizer)
Rema - OZEBA (Official Music Video)
BEST OF OLAMIDE 2023 (Video Mix) - DJ Fresh Oman, Olamide, Davido, Asake, Bella Shmurda, Wizkid
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
Commentaires
1 commentaires
![Asake - Terminator [Lyrics]](https://pbcdnw.aoneroom.com/image/2023/07/20/48605e92f3edbcad49f055ca9bc21033.webp)