Joeboy - Body & Soul (Lyrics) Lyrics I dey sing You dey dance You dey whine When you cry I go wipe your eyes Gimme your bag make I fill am with dough I’m the only one you no need another I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I’m right here I dey for you bae E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You gat me high when I’m low low Shawty you can take my soul All these things wey I dey talk right now I Dey feel am for my body and bone oh La la la la la la la la la La Body and soul Body and soul Body and soul I love the way you put it on me That thing wey you dey do me e dey mad me It’s a vibe when I’m rocking your body No competition for your side oh dem no reach Make you look me wella I no be novice Only you I want don’t need nobody no So baby girl I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I dey here I dey for you bae I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I dey here I dey for you bae E no get anywhere Wey I wan go If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You got me high when I’m low low Shawty you can take my soul All these things Wey I dey talk right now I dey feel am for my body and soul Oh oh I Dey feel am I Dey feel am I Dey feel am oway I Dey feel am I Dey feel am I Dey feel am Joeboy Pon deck I dey feel am I dey feel am i I dey feel am for my body and soul I dey feel am I dey feel am I dey feel a
Maaari Mo Ring Magustuhan
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
SPINALL, Omah Lay, Tyla - One Call (Official Music Video)
BLACK SHERIF drill MIXTAPE...
Rema - OZEBA (Lyric Visualizer)
My Darling
Best Of Ruger Afrobeat Mix 2023
Rema - DND (Official Music Video)
FAVE - Baby Riddim (Official Video)
Camidoh ft Phantom - Sugarcane (Lyrics Video)
Mavo - Mofe (Official Music Video)
kidd Carder, Mavo - Big BumBum
Kiss Daniel - Yeba [Official Video], kizz daniel
Sssoundgawd, Mavo - Aura Salad
Ayo Maff - God is working (Official Visualizer)
Skyla Tylaa, Kitty Amor, Ruger - Mean 2 Me (Official Video)
TML Vibez - Trap Lan Je (Visualizer)
Rybeena x Bhadboi OML - Realize (Visualizer)
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
Vybz Kartel Mix | Vybz Kartel Best Gyal Songs | Vybz Kartel Ladies Songs | Dancehall Mix DJ Prodigy
Best Afrobeats Mix 2024 | 2 Hours | Afro Pop Mix | Burna Boy | Wizkid | Rema | Asake | Ayra Starr
NEW OKOTH JARAPOGI SONGS MIX
Mga Komento
1 Mga Komento
