Qing Madi - American Love (Lyrics)| Travelled round the world i no cast..
Song Title: American Love Artist: Qing Madi Qing Madi American Love Lyrics: Travelled round the world, I no cast But if I climb the train, e don pass you Traveled round the world, now I found you And if I catch the plane, e don catch And I hope you gon’ fly away today, aje Yeah, I hope you gon’ fly away today, aje Mmm, but you know say I fly So no dey reject me, oh I’m calling I dey try, but you no dey get me ti ba n kọrin You go like fly Allow me to spoil you with my money You don cover my, cover my head oh Bet you never met a girl you go wife up oh And I’mma hold you down oh Bet you never met a girl you go wife up oh And I’mma hold you down oh Hold you down with no excuse Nobody fit damn you Bеt you never met a girl you go wifе up oh And I’mma hold you down oh, down oh American love Carry you go Tokyo Anywhere you want to go Anywhere you want to go And I’mma give you some mmmm, Nigerian love Carry you go Jalingo Anywhere you want to go Anywhere you want to go Travelled round the world, I no cast But if I climb the train, e don pass you Traveled round the world, now I found you And if I catch the plane, e don catch And I hope you gon’ fly away today, aje I hope you gon’ fly away today, aje Mmm, but you know say I fly So no dey reject me, oh I’m calling I dey try, but you no dey get me ti ba n kọrin You go like fly Allow me to spoil you with my money You don cover my, cover my head go oh Bet you never met a girl you go wife up oh And I’mma hold you down oh Bet you never met a girl you go wife up oh And I’mma hold you down oh Hold you down with no excuse Nobody fit damn you Bet you never met a girl you go wife up oh And I’mma hold you down oh, down oh American love Carry you go Tokyo Anywhere you want to go Anywhere you want to go And I go give you some mmmm, Nigerian love Carry you go Jalingo Anywhere you want to go Anywhere you want to go #Qing Madi American Love#Qing Madi American Love Lyrics#Qing Madi travelled round the world i no cast#
طاقم العمل
Qing Madi
Singer
قد يعجبك أيضًا
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
NEW YEAR MIX LATEST NIGERIA AFROBEAT 2024 FT BURNA BOY REMA SALLIPOPI DJ CRUZ, DAVIDO , KIZZ DAN
Mercy Chinwo Greatest Hits - Top Christian Gospel Worship Songs
OMAH LAY SONGS 2023- best
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon
Ayra Starr - Hot Body
NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
🔥 BEST OF DIAMOND PLATINUMZ OLDSCHOOL BONGO MIX 2024 | VDJ SARJENT | NITAREJEA MBAGALA MOYO WANGU
DJ B2KID 9JA-AFROBEAT PARTY MIX ft Tekno| Oxlade| Davido| KizzDaniel |Odumodublvck|Fireboy|Omah lay
Davido - If
التعليقات
1 تعليق
