Goya Menor, Nektunez – Ameno Amapiano Remix (you want to bamba, you want to chill with the big boys)
♫Goya Menor, Nektunez – Ameno Amapiano Remix (you want to bamba, you want to chill with the big boys) Stream/Download : • Goya Minor • • https://www.instagram.com/goya_menor/ • Nektunez • • https://www.instagram.com/nektunez/ • https://twitter.com/nektunez (Lyrics): So easy (It’s Nektunez yeah) Hey ha! Oya meno (Ameno) Oyadepe kirin Hekedimi yana kukirin Help me tell them how the thing goes How the thing goes (How de ting goes) Shebi meka tamoa Say my pikin don go join cult Ha! You want to bamba You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Ha Hey! Shey you see how the thing goes Ameno, oma nare imperavi ameno Dimere, dimere, mantiro Mantire mo, ameno (Oma nare imperavi emu nare, ameno) (Oma nare imperavi emu nare, ameno) Ameno, ameno do re Ameno dori me Ameno dori me Ameno do Dori me reo Ameno dori me Ameno dori me Okay, okay ha! This Go school go school, you go dey press tools And na the parameters you wan dey too See even your papa no fit save you For all the calamity wey him pikin don do Men, all the niggas don dey find you Because that nigga wey you peff Oh boy e don puff Come on lets go Shebi meka tamoa Say my pikin don go join cult You want to bamba You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Ah hey! Shebi you see how the thing goes Ameno, oma nare imperavi ameno Dimere, dimere, mantiro Mantire mo, ameno (Oma nare imperavi emu nare, ameno) (Oma nare imperavi emu nare, ameno) Ameno, ameno do re Ameno dori me Ameno dori me Ameno do Dori me reo (Okay) Ameno dori me (Okay come on lets go) Ameno dori me (Ah okay) Because you made it to the top throne Let me see what my godfather can do Coz He is the Father to the fatherless A mother to the motherless Am not to know what can do We promised not to fight again Not to do anything that will hurt again Cos if he do na him he say e go hot again Another time you go run again Shebi meka tamoa Say my pikin don g
Cast
Goya Menor
Singer
Maaari Mo Ring Magustuhan
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Botshelo Ke Eng (Extended DJ Version ) by Trechyson Molly vx, DJ Promatic SA & Dendofela
OBA DDJ45 & Muripounds & Emmyblaqcfr_ - Water Water Yansh (Official Music Video)
ASAKE WORK OF ART | ASAKE ALBUM | WORK OF ART ALBUM BY ASAKE | ASAKE
Mali - Dlala Thukzin, Zee Nxumalo feat. Sykes (Official Audio)
CIZA - ISAKA (6AM) ft Jazzworx & Thukuthela
My Darling (uDali Wami)
AMAPIANO 2024 VIDEO MIX (VOL. I) - MNIKE TYLER ICU, DALIE KAMO MPHELA, IMITHANDAZO KABZA DE SMALL
SOULFUL AMAPIANO MIX 2024 (2.0) #amapiano #hitsongs #2024
NEW AMAPIANO MIX APRIL 2024 | MIXTAPE | DJ CLASSCOM | leemckrazy | Egwu | Tshwala Bam HD 1080p
WanitwaMos x Nkosazana Daughter & Master KG -Mfazi We Phepha (feat.BigZulu & ZeeNxumalo) Music Video
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Omah Lay Best Greatest Hits Full Album 2022 [ Non-Stop songs Of Omah Lay ] Omah Lay Music Collection
Scotts Maphuma Best Of Amapiano Mix 2025 Vol 10 | Dj Webaba
BEST Amapiano Mix Vol 8 | Ngwanyana wa Pitori
Shandesh - Mamenemene (feat. DJ Janisto & King Salah)
Nkosazana Daughter x Kabza De Small Amapiano Mix 2024 Playlist | DJ Maphorisa x Master Kg x Makhadzi
Davido - Holy Water (Official Audio) ft. Victony, Musa Keys
Ayox - Ashewo Boy feat. Tekno ( Studio Session )
Goya Menor ft. Spyro - Don Dada (Boss) [Official Video]
Goya Menor, Nektunez – Ameno Amapiano Remix (you want to bamba, you want to chill with the big boys)
Mga Komento
1 Mga Komento
