Official Music Video for Yes I Do (feat. Tiwa Savage) by Becca, Multiple Award Winning Ghanaian Singer/Songwriter. Buy/Stream : https://t.co/9xpcnQRN8gamp=1 Title: Yes I Do (feat. Tiwa Savage) Artist: Becca Written By: Becca & Tiwa Savage Produced By: Mix Masta Garzy YES I DO Verse 1 (Becca): Becca... Uhhh o uhhhh o... Tiwa Savage Uhhh o Yenkwe As water don pass garri o Koko don turn pami o I surrender all my love to you my baby As long as u got me o.. u no go need nanny o Because I go take care of you my sweety baby So, if u ask me if i want to uhhh yes I do Be your one and only boo uhhh.. yes I do Do I want to marry you oo yes I do So enough of the Gbangba Pass me the ring make we dangba Chorus: Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah baby Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Make you love me love me de go Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah baby Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Make you love me love me dey go Verse 2 (Tiwa Savage): You should know by now when I say no I really mean yesss yes yes yes (yes) Now your love dey cool my temperature so cool me down (yeah) Turn my heart around baby you sweet oh gbagam sugar no fit.. (fit reach am) Honey no waste time Only you dey my mind So if you ask if I want to (yes I do) Be your one and only boo oo (yes I do) Do I want to mary you (yes I do) So enough of the gbangba, pass me the ring make we danga Chorus: Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah baby Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Make you love me love me de go Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah baby Mwah Mwah Mwah Mwah Mwah Make you love me love me dey go Verse 3 (Becca): Make u love me dey go Make the sometin dey show Make u love me on a high as a well as a low Make the loving dey flow Like a river a river a river a river nile River Nile If you understand then give God a big wipe Give God a wiper eh So if you ask me if I want to uh uh Yes I do Be your one and only boo uh uh Yes I do Do I want to marry you o Yes I do So enough of the gbangba Pass me the ring make we dangba Chorus: Mwah Mwah
कलाकार
Tiwa Savage
Singer
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA
2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche
BEST OF THE BEST AMAPIANO & AFROBEAT VIDEO MIX 2025| DJ CALVIN, KIZZ DANIEL,SHODAY, DAVIDO WITH YOU
BEST OF CULTURE 2021 JOSEPH HILL CULTURE MIX REGGAE MIX - DJ DEHJAVU / RH EXCLUSIVE
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Justin Bieber Best Playlist | Justin Bieber Hot billboard 2023 | Viral Songs
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)
Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy
DJ B2KID 9JA-AFROBEAT PARTY MIX ft Tekno| Oxlade| Davido| KizzDaniel |Odumodublvck|Fireboy|Omah lay
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay
LATEST FEBRUARY 2021 NAIJA AFROBEAT NONSTOP MIX BY DJ JOJO FT NAIRA MARLEY/ZLATAN/PYHNO/DJ KAYWISE
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Best of fireboy songs mixtape 2020 DJ AZAX 256
BEST OF FIREBOY DML MUSIC AND VIDEO MIX
OMAH LAY | Best of Omah Lay Chill Songs | Omah Lay Mix | Afrobeats | Afro souls R&B | 2025 MIX
टिप्पणियाँ
1 टिप्पणियाँ
