Listen to One Woman feat Ty Dolla $ign https://platoon.lnk.to/CMIYC Lyrics I be one woman typa man Shamelessly lover man Only you Is all I see Love you forever that’s the plan I owe you better life oh Only you you Is all I see Oh my boo You do my like say na juju Eh I need you part of my skin like tattoo My boo Oh my boo You do my like say na juju Don’t leave my side You give me life (yeah yeah) Kpakam Na so you lock my heart Kpakam No vacancy Church Agbasa Eh Girl nobody badder badder than you you you you Kpakam If anyone try my lady Nack am O sweetie baby Ofe Nsala Eh Girl nobody badder badder than you you Don’t want nobody but my boo-thang We kicking shit like Liu Kang She 100 she the truth, aye And I’m a W like Wu Tang and you’re sweet taste like pina colada Love that Bottega Love that Louis V and Prada No make up she still hot like Sahara Wait, she’s really hot Ooh, Ima have to put her coupe Mansion in the hills with a view I like the the way she take this bamboo She said if you love me get my name tattooed Kpakam Na so you lock my heart Kpakam No vacancy Church Agbasa Eh Girl nobody badder badder than you you you you Kpakam If anyone try my lady Nack am O sweetie baby Ofe Nsala Eh Girl nobody badder badder than you you
طاقم العمل
Adekunle Gold
Singer
قد يعجبك أيضًا
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
2025 Afrobeats, Amapiano Overdose Live Mix (04-05-2025) [Laho, Biri Marung, Burna Boy, Rema, Davido]
Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)
AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING
Mercy Chinwo Greatest Hits - Top Christian Gospel Worship Songs
BEST REGGAE MIX BY DJ VALE237
Rich Sex
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Wizkid - Kese (Dance) (Audio)
Kizz Daniel - Marhaba (Official Visualizer)
AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA
2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche
BEST OF THE BEST AMAPIANO & AFROBEAT VIDEO MIX 2025| DJ CALVIN, KIZZ DANIEL,SHODAY, DAVIDO WITH YOU
BEST OF CULTURE 2021 JOSEPH HILL CULTURE MIX REGGAE MIX - DJ DEHJAVU / RH EXCLUSIVE
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
التعليقات
1 تعليق
