Rema - Woman (Official Music Video)

أفروبيتس
السنة2020
المدة3m

Stream Rema's Woman: https://rema.lnk.to/womanSo Shop Limited Rema Merch: https://rema.lnk.to/RaveAndRosesID/officialartiststore Lyrics: Burssbrain Ozedikus Nwanne Another banger I’m in love with plenty women I no mind marry all of them E no matter the shape or color I go make sure say I must collect I get one wey be my sponsor I get one wey dey call me honey One wey dey do me witchy witchy She dey do like Patience Ozokwor Wole ka lo Get in my room make you la tan Body dey move like a python Love wey dey give me iron Wole ka lo After the room to the parlour Bend make you pose for my cannon Love wey dey boost my iron I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gbo... Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar ( jar one jar two jar three) Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar ( jar one jar two jar three) Too many girls in my DM Uganda to London to Benin I pray make I no go reply them Never to be an olobe Oo Lobe Oo Kpakoro back to the matter Oo Since I dey look all your picture Oo Girl you go finish my data Oo (Asampeteprokotomakule mstchwww) Hmm I dey see girls for my explore Dem many wey me I adore If they no do no be by force Plenty wey dey wey go concur Dey wey go concur Enter the room gimme your phone Make dem no go see me for blog Wole ka lo Get in my room make you la tan Body dey move like a python Love wey dey give me iron Wole ka lo After the room to the parlour Bend make you pose for my cannon Love wey dey boost my iron I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar ( jar one jar two jar three)

طاقم العمل

R

Rema

Singer

قد يعجبك أيضًا

البوب7.9

Ayra Starr - Hot Body

الإنجيل7.3

NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA

أمابيانو7.5

AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS

الإنجيل7.9

Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection

البوب7.7

Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist

الإنجيل7.9

GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs

أمابيانو7.2

AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist

الإنجيل7.9

Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music

أفروبيتس6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

أفروبيتس7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

أفروبيتس6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

أفروبيتس7.9

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

أفروبيتس7.6

X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi

أفروبيتس7.4

DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO

أفروبيتس7.7

Zuchu - Kwikwi (Dance Video)

أفروبيتس7.8

Rema - Bounce (Official Music Video)

أفروبيتس7.4

AFROBEAT MIX 2023 | THE BEST OF AFROBEAT MIXED BY DJ STYLEZ

أفروبيتس7.6

LATEST NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX | DEC 2019 | DJ PEREZ | PRE-XMAS PARTY MIX | SIMI,FLAVOUR,TEKNO #30

أفروبيتس7.8

NEW YEAR MIX LATEST NIGERIA AFROBEAT 2024 FT BURNA BOY REMA SALLIPOPI DJ CRUZ, DAVIDO , KIZZ DAN

بونغو فلافا7.8

BONGO MIX 2023 - FT JAY MELODY, ALI KIBA, HARMONIZE, ZUCHU, DARASSA, KUSAH BY DJ MULLAZ

أفروبيتس6.3

Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)

أفروبيتس7.7

Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)

أفروبيتس7.7

Afrobeat Big Mood Mix - Fireboy DML, Burna Boy, Wizkid, Rema, Davido, Omah Lay, Ruger, Sarkodie

أفروبيتس6.3

Latest And Hottest Mixtape (Feat. Dj Max aka King Of Djs)

التعليقات

1 تعليق

مُعز بن محمدOct 21, 2024