Burna Boy - Wetin Dey Sup [Official Audio] Stream/Download: https://Burna.lnk.to/TwiceAsTall PreSave Love, Damini https://Burna.lnk.to/LoveDaminiPreSave Subscribe for more official content from Burna Boy: https://Atlantic.lnk.to/BurnaBoySubscribe Follow Burna Boy Website : https://Burna.lnk.to/Official Instagram: https://Burna.lnk.to/Instagram Twitter: https://Burna.lnk.to/Twitter Facebook: https://Burna.lnk.to/Facebook TikTok: https://Burna.lnk.to/TikTok Triller: https://Burna.lnk.to/Triller Listen to Burna Boy YouTube: https://Burna.lnk.to/YouTube Soundcloud: https://Burna.lnk.to/SoundCloud Apple Music: https://Burna.lnk.to/Apple Spotify: https://Burna.lnk.to/Spotify Deezer: https://Burna.lnk.to/Deezer Boomplay: https://Burna.lnk.to/Boomplay Lyrics: I no be one of those men wey dey fear toto f*ck yash check am na kpakoro pa Me i know say everybody gat to die one day buried 6 feet under coal tar aje Why we no go jaiye oh wetin dey sup Tell my broda jeun soke everything is okay oh wetin dey sup To ba je nkan to bafe je is allowed ooh nothing dey sup abajo toni kin ma so mo oohhh wetin dey sup as I no fit depend on talk Dem go disrespect on top Then I show them wetin dey sup as I dey my own una no know wetin dey come you are waiting in vain I’m overtaking again I start to dey dance Put your cap to the back If you know say na kpakoro pa Cuz i came with the gang dem know say we bad to the max We no come here to come gallivant I dey tell paddy man cuz i wise like elderly man If you no think am well you go hang Dem go wan carry chance wey you give them spoil your dance As for me that one no be my plans wetin dey sup, wetin dey play i no pay attention ofcourse wetin you hear, wetin dem talk I’m watching my back and facing my front truth e dey bitter needing no salt cuz e no be rice and beans and kpomo o me and my people don dey consult make we dey understand wetin day sup aje Why we no go jaiye oh wetin dey sup Tell my broda jeun soke everything is okay oh wetin dey sup To ba je nkan to bafe je is allowed
طاقم العمل
Burna Boy
Singer
قد يعجبك أيضًا
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
Rema - YAYO (Lyric Visualizer)
Davido - Funds (Official Audio) ft. ODUMODUBLVCK, Chike
Rema - HEIS (Lyric Video)
Rema - MARCH AM (Lyric Visualizer)
L'Oiseau Rare - NIAMATOS ( Official Video )
Jah Prayzah ft. Charma Girl - Dali Wangu (Official Video)
Mafikizolo - Thandolwethu
JOSEY - VENEZ BOUGER ( Clip Officiel )
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
OMAH LAY SONGS 2023- best
Omah Lay Greatest Hits Full Album 2022 Omah Lay Music Songs Collection 2022
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
Shallipopi - Hightension (Official Video)
Yo Maps - Ex Wamunandi (Official Music Video)
Inkabi Zezwe (Big Zulu & Sjava) - Umbayimbayi [Official Audio]
Chile One MrZambia Iseni Mutambe (Watch Me)_Official
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
TOP BONGO MIX 2023| BEST OF ZUCHU |FIRE,UTANIUA,NANI,NAPAMBANA,SUKARI,NUMBER ONE,KWIKWI,VDJ CRAVING
DJ FESTA - CLASSIC JAMZ | 90s & 2000s RnB/Soul, UK RnB & Pop mix
Best Of Cocoa Tea Mix [18 and Over, Hurry Up, Rickers Island, Sonia Come back, Israel is King, Tune]
التعليقات
1 تعليق
![Burna Boy - Wetin Dey Sup [Official Audio]](https://pbcdnw.aoneroom.com/image/2024/12/14/31005ff9e4d2fe390f986fa649c412e3.jpg)