Listen to 'Veronica’ here: https://alphap.lnk.to/Veronica Connect with me on socials: Instagram: https://www.instagram.com/whoisalphap/ Twitter: https://twitter.com/whoisalphap Facebook: https://www.facebook.com/WhoisAlphaP/ #AlphaP #AV #Veronica #Visualiser Song Lyrics: Na only one girl me I know Obah Na only one girl me I know For where Who fine pass you For where Shey na who fit tax you For where For my my baby I get big budget Anything wey you want Just collect Spin around like a cassette Make I give you the hmm you go reset Who go solve this one kilo math set Make dem break their back & their leg Fine girls dey Africa Fine girls dem nowesoke She bad pass lucifer No mercy ah no mercy Say even Jennifer She wan dey kpakurumokpe But me I no give am Na only one girl me I know Oh my Veronica Na Only girl me I know Oh my Veronica What you reap Na you go sow Oh my veronica Na only one babe me I know Oh my Veronica Sister Veronica Me and you girl for one knicker Your body too hot (sauce) If you gree make I be your thermometer Cancel Philomena Me and you we go fly go America Your back so phenomenal E dey make man act like a cannibal See matter She wan finish my kpa With her big backa She no do proper See matter She wan finish my kpa With her big backa She no do proper Na only one girl me I know Oh my Veronica Na Only girl me I know Oh my Veronica What you reap Na you go sow Oh my veronica Na only one babe me I know Oh my Veronica Na only one girl me I know
طاقم العمل
Babyboy Av
Singer
قد يعجبك أيضًا
AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA
R&B MIX 2000 - 2023 | Beyonce, Usher, Chris Brown, Rihanna, NeYo & More
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVIN l WHY LOVE,FOUNDS,WOLOLO,BIRI MARUNG,JOY IS COMING,PITY THIS BOY
BEST OF THE BEST AMAPIANO & AFROBEAT VIDEO MIX 2025| DJ CALVIN, KIZZ DANIEL,SHODAY, DAVIDO WITH YOU
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Sofia the First | Mr P | Disney Junior UK
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
REUNION | Brodashaggi | Bimbo Ademoye | Neo Akpofure
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
Rema - Baby (Is it a Crime) [Official Video]
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
Rema - OZEBA (Lyric Visualizer)
التعليقات
1 تعليق
